본문 바로가기
세계소식

PSG vs 맨시티: 리오넬 메시, 맨시티와의 '필사적인' 골 탐색 종료(PSG vs Man City: Lionel Messi end 'desperate' search for goal against Man City)

by 망망멍멍 2021. 9. 29.
728x90
반응형

PSG vs Man City: Lionel Messi end 'desperate' search for goal against Man City

PSG vs 맨시티: 리오넬 메시, 맨시티와의 '필사적인' 골 탐색 종료

Lionel Messi goal na e first for club level since im final Barcelona game, wey be 2-1 defeat against Celta Vigo for May

Na di moment European football bin dey wait for - and di one Pep Guardiola know say e go dey "unstoppable".

유럽 ​​축구가 기다리고 있는 순간 - 그리고 펩 과르디올라가 "멈출 수 없다"고 말하는 순간.

 

Lionel Messi run forward from di halfway line late on against Manchester City for di Parc des Princes, im play one-two wit Paris St-Germain team-mate Kylian Mbappe before im shot leave goalkeeper Ederson helpless as e go straight to di top corner.

Lionel Messi는 Parc des Princes를 위해 맨체스터 시티를 상대로 후반에 중간 라인에서 앞으로 뛰고, 파리 생제르맹 팀 동료 Kylian Mbappe와 1-2 플레이를 하고 골키퍼 에데르송은 슛을 남겨두고 곧바로 상단 코너로 향합니다.

 

Dis na e first club goal for e entire career wey no be for Barcelona and e seal 2-0 victory for di team wey sign am to lead dem to Champions League glory.

바르셀로나는 커리어 전체를 통틀어 첫 클럽 골을 넣었고, 팀은 2-0 승리를 거두며 팀을 챔피언스 리그의 영광으로 이끌 것입니다.

 

Di goal end run of 264 minutes without a goal for Messi since e move from Spain.

디는 스페인에서 이적한 이후 메시의 264분 무실점 결승골을 기록했다.

"Na true say I bin don begin feel desperate to score my first goal," Messi tell French tori pipo Canal Plus. "I never play much recently and I bin don only play once here at home but I dey settle into di team small small.

메시는 프랑스 토리 피포 카날 플러스와의 인터뷰에서 "내 첫 골을 넣는 데 필사적이지 않다"고 말했다. "최근에 많이 뛰지 않고 집에서 한 번만 플레이하지만 작은 팀에 정착합니다.

 

"Di more us forwards play together, di better our relationship go be. We all need to grow together and improve and continue to give our best."

"우리가 더 많이 포워드를 할 수록 더 좋은 관계가 될 것입니다. 우리 모두는 함께 성장하고 발전해야 하며 계속해서 최선을 다해야 합니다."

 

 

Messi scored wit e only shot of di game against Manchester City

E take di 34-year-old Argentine more than one month to play e first four games for e new club because of lack of fitness, Internal duty and den injury.

E는 34세의 아르헨티나 선수가 체력 부족, 내부 업무 및 소굴 부상으로 인해 새 클럽에서 첫 4경기를 치르는 데 한 달 이상 소요됩니다.

 

Im bin don fail to score for e first three fixtures for PSG - against Reims, Club Brugges and Lyon - afta e join on free transfer last summer.

임빈돈은 지난 여름 랭스, 클럽 브뤼헤, 리옹을 상대로 PSG의 첫 세 경기에서 득점에 실패했습니다.

 

By im standards di goals bin don dry up.

im 기준에 따르면 골 빈은 마르지 않습니다.

 

PSG boss Pochettino, bin dey happy to di goal drought end. "Usually I no dey celebrate goals, I keep to myself," Im tok. "But today, for Messi, I did.

PSG의 포체티노 감독은 골 가뭄이 끝난 것을 기쁘게 생각합니다. 임톡은 "평소에는 골을 축하하지 않고 혼자만 지킨다"고 말했다. "하지만 오늘 메시를 위해 내가 그랬다.

 

"I spend years dey watch Messi score goals from di opponent's side - so dis time, to score for my team, e dey great."

"나는 메시가 상대편에서 골을 넣는 것을 보기 위해 몇 년을 보낸다. 내 팀을 위해 득점하는 데 시간이 너무 많이 걸린다. 정말 대단하다."

 

How Messi (number 30) score e goal

Guardiola win two Champions Leagues and three Spanish titles with Messi but im bin dey unable to ensure e side stop one of di greats for di game.

과르디올라는 메시와 함께 2번의 챔피언스 리그와 3번의 스페인 타이틀을 획득했지만, 임 빈 데이는 e팀이 디게임에서 큰 활약을 펼칠 수 있도록 보장할 수 없습니다.

 

"We know e dey impossible to control Leo during 90 minutes," im tok.

"우리는 90분 동안 레오를 제어하는 ​​것이 불가능하다는 것을 알고 있습니다." im tok.

 

"Im bin no really dey in touch with di ball - of course im just dey come back from injury, im need a bit of rhythm - but we know quite well wen e fit run and get close to di ball, im dey unstoppable."

"저는 디볼과 실제로 접촉하지 않습니다. 물론 부상에서 돌아오고 약간의 리듬이 필요합니다. 하지만 우리는 달리기에 적합하고 디볼에 가까워지는 것을 아주 잘 알고 있습니다. 막을 수 없습니다."

 

 

출처 - BBC NEWS

반응형